Song Details:- Presenting you “Download Bandana By Fireboy Ft Asake Lyrics” written by Fireboy DML & Asake. The name of this song is Bandana sung by Fireboy DML ft Asake.

Download Bandana By Fireboy Ft Asake Lyrics

[Pre-Chorus: Fireboy DML]

Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me

[Verse 1: Fireboy DML]

I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But i’m never lonely
S^^y ladies
Come whine fii me slowly

[Chorus: Asake]

Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu s^^ta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

[Verse 2: Fireboy DML]

I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy
Will not die
My family
Is for life
Where dem dey
Who dem be? (awon da!)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

[Pre Chorus: Fireboy DML]

But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me

[Chorus: Asake]

Na the love wey I see
Na i’m wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And i thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout S’awon temi ninu s^^ta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming
See me coming,
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

Music Video

This is the end of Download Bandana By Fireboy Ft Asake Lyrics.

Contact Us in case of any query or suggestion.